cover

Anybody - Burna Boy

Anybody-Burna Boy.mp3
[00:06.82]Aww, awww [00:11.78]Gbese [00:14.66]Aww,...
[00:06.82]Aww, awww
[00:11.78]Gbese
[00:14.66]Aww, awww
[00:19.74]I don' charge my energy, I don't get time for no enemy
[00:24.98]Tori pe won le tomi
[00:27.22]Nothing wey person never see
[00:31.87]Omo nothing wey person never see
[00:34.23]Forget, I say fashi
[00:36.47]Very soon expecting
[00:39.07]Je kawon badi yen jen be
[00:41.49]I dey kaku dey gbese
[00:43.83]Jejeli jeje jeje
[00:45.99]I been dey answer them yes sir
[00:48.55]Now na me dem dey answer yes sir
[00:50.48]Respect is reciprocal
[00:52.88]Even though una know say I special
[00:55.23]Anybody, wey no want to soji
[01:00.04]Anybody, wey no dey carry body
[01:04.59]Nack am something, ah ah
[01:07.58]Nack am something
[01:09.58]To ba tan fele, fele
[01:11.94]Nack am something
[01:14.15]You won chop kpe you never work
[01:18.05]Na because me sef I never talk
[01:20.33]I look you dey laugh you gon', gong on, gong on
[01:24.85]I sha know say the time go come
[01:27.22]Omo I know say the time go come
[01:29.55]Wey you no go fit level lie no more
[01:31.86]Omo omo, life na turn by turn
[01:35.87]Whether you like or not
[01:37.96]To ba ginger me, gbekele go boast
[01:40.37]Ki gbe , je Kan gbo
[01:42.48]Anybody, wey no want to soji
[01:46.16]Anybody, wey no dey carry body
[01:50.81]Nack am something, ah
[01:53.79]Nack am something
[01:55.84]To ba ka fele, fele
[01:58.32]Nack am something
[02:00.58]Very soon expecting
[02:02.24]Je kawon badi yen jen be
[02:04.49]I dey kaku dey gbese
[02:06.91]Jejeli jeje jeje
[02:09.17]I been dey answer them yes sir
[02:11.56]Now na me dem dey answer yes sir
[02:13.62]Respect is reciprocal
[02:15.94]Even though una know say I special
[02:18.37]Anybody, wey no want to soji
[02:23.04]Anybody, wey no dey carry body
[02:27.71]Nack am something, ah
[02:30.81]Nack am something
[02:32.68]To ba ka fele, fele
[02:35.39]Nack am something
[02:37.26]Gbese
[02:38.91]To ba ka fele, fele
[02:41.67]To ba ka fele, fele
[02:44.22]To ba ka fele, fele
[02:46.04]To ba ka fele, fele
[02:48.41]To ba ka fele, fele
[02:50.72]To ba ka fele, fele
[02:53.29]To ba ka fele, fele
[02:55.37]To ba ka fele, fele
展开