cover

L'Eko - Crayon

如无法下载或有错误,请刷新重试或点此 反馈 给我们
L'Eko-Crayon.mp3
[00:19.83]Oga Lagbaja [00:20.94]You wun carry pers...
[00:19.83]Oga Lagbaja
[00:20.94]You wun carry person bebe
[00:24.12]You dey show power
[00:25.32]You wun slappy soldier gan
[00:27.12]Nobody go, tell you
[00:28.74]If body no tell you
[00:29.97]Jor kpe l'omoale
[00:31.44]I'm crazy but gentle
[00:33.0]Make i yarn you the 411
[00:35.07]As you dey waka
[00:36.51]Waka jeje waka
[00:38.7]No go too dey gbala
[00:40.83]Some people dey para Oloun
[00:43.95]Eyan Chris Talker
[00:45.27]You dey talk my matter
[00:47.46]If we see for corner
[00:49.47]Shey you go fit to talk am again o
[00:52.35]This is playing
[00:53.64]L'Eko
[00:54.24]But I'm not playing
[00:55.8]L'Eko
[00:56.97]Cinemato rolling
[00:57.99]L'Eko
[00:58.59]Everybody crazy
[01:00.21]L'Eko
[01:01.02]This is playing
[01:02.37]L'Eko
[01:02.97]But I'm not playing
[01:04.56]L'Eko
[01:05.16]If you know man mind you go tire
[01:07.32]Everybody crazy
[01:08.94]L'Eko
[01:10.38]Dem tell you you no wun gree o
[01:12.12]Now you dey beg now you want to dey run run run
[01:14.82]Shey you dun see as e be o
[01:16.41]Body dun rise and your eyes dun dey turn turn turn
[01:19.35]Use this your ginger to
[01:21.51]Try getty money
[01:23.67]No be how far
[01:25.62]I wun make you know
[01:27.33]As you dey waka
[01:28.86]Waka jeje waka
[01:31.05]No go too dey gbala
[01:33.18]Some people dey para Oloun
[01:36.119995]Eyan Chris Talker
[01:37.65]You dey talk my matter
[01:39.84]If we see for corner
[01:41.85]Shey you go fit to talk am again o
[01:44.759995]This is playing
[01:46.020004]L'Eko
[01:46.619995]But I'm not playing
[01:48.18]L'Eko
[01:49.35]Cinemato rolling
[01:50.369995]L'Eko
[01:50.97]Everybody crazy
[01:52.56]L'Eko
[01:53.43]This is playing
[01:54.72]L'Eko
[01:55.32]But I'm not playing
[01:56.94]L'Eko
[01:57.54]If you know man mind you go tire
[01:59.7]Everybody crazy
[02:01.29]L'Eko
展开