cover

Rush Ayra Starr(AfroRock Refix) - Clayrocksu

如无法下载或有错误,请刷新重试或点此 反馈 给我们
Rush Ayra Starr(AfroRock Refix)-Clayrocksu.mp3
[00:00.0]Rush Ayra Starr (AfroRock Refix) - Clayro...
[00:00.0]Rush Ayra Starr (AfroRock Refix) - Clayrocksu
[00:04.92]Lyrics by:Oyinkansola Sarah Aderibigbe
[00:09.84]Sabi girl no dey
[00:10.73]Too like talk
[00:12.19]Animals dey
[00:12.96]In human form
[00:14.27]Padi man
[00:14.88]Nobody like work
[00:16.45]But you must hustle
[00:17.56]Of you wan chop
[00:19.15]Me no get the time
[00:19.96]For the hate and
[00:20.63]The bad energy got
[00:21.76]My mind on my money
[00:23.84]Make you dance like poco lee
[00:26.14]Steady green like broccoli
[00:28.09]Steady on my
[00:28.63]Grind no wan hear
[00:29.48]What they wan telly
[00:30.33]Me kudi na my fantasy
[00:32.76]Dem wan dey check
[00:33.43]If my tap e no rush
[00:35.54]But e dey rush
[00:36.77]E dey rush well well
[00:37.99]E be much
[00:38.94]Na God dey make my
[00:39.81]Tap e dey rush
[00:41.79]The kind money
[00:42.5]We touch
[00:44.61]E dey rush
[00:45.77]E dey rush well
[00:46.74]Well e be much
[00:48.01]No be hype
[00:48.59]Everybody dey crush
[00:50.65]There's no
[00:51.11]Dulling with us
展开