cover

BENIN BOYS - Rema&Shallipopi

如无法下载或有错误,请刷新重试或点此 反馈 给我们
BENIN BOYS-Rema&Shallipopi.mp3
[00:00.17]BENIN BOYS - Rema [00:00.74]Lyrics by:R...
[00:00.17]BENIN BOYS - Rema
[00:00.74]Lyrics by:Rema/Shallipopi/Agada Prince Oyada
[00:01.08]Composed by:Rema/Shallipopi/Agada Prince Oyada
[00:01.4]Produced by:Rema/Producer X
[00:06.76]They call me shallipopi
[00:10.23]Pluto presido
[00:11.9]Say say say
[00:13.3]Say say say
[00:14.11]Say say say
[00:15.28]Say say say another banger
[00:17.19]Touchdown benin boys gen-gen-gen
[00:19.29]Money yapa money repete confirm
[00:21.46]Remy ekehuan road shalli sapele ayy
[00:23.57]Santa monica touchdown shekens clear road
[00:25.79]They dey like to dey dance the legbegbe eh
[00:27.94]Na we dey bully na we dey pepper say
[00:29.92]If you play with the boys you go collect
[00:31.75]See doings you no fit talk say we no get oh ayy
[00:33.95]E get why dem dey call us benin boys confirm
[00:36.78]We no dey make too much noise clear road
[00:38.48]Na we dey pull up with convoy eh
[00:40.04]You know the billings wey we dey chest okay
[00:42.27]Many fishes in the river but na you
[00:44.11]I wan taste say say say say
[00:45.23]Chop you and clean mouth eat you for lunch eh
[00:47.09]Have you for dinner unto the next confirm
[00:48.84]Have you for dinner unto the next confirm
[00:50.63]See money see am see see see money oh
[00:52.55]See money see am see see see money oh
[00:54.59]See money see am see see
[00:55.95]See money oh say say
[00:56.92]See see see money oh wahala
[00:58.75]See money see am see see
[01:00.21]See money oh
[01:00.99]See money see am see see
[01:02.23]See money oh eh confirm
[01:03.23]See money see am see see
[01:04.39]See money oh say say say say say nor go dey
[01:07.31]Na we be the pride of benin oba sef
[01:09.22]Suppose give us medal oh give medal oh
[01:11.71]Na my benin brothers I go call before
[01:13.26]I call olopaa oh if anything kpa oh ayy eh way
[01:16.020004]Remy boy you can paste me your location confirm
[01:17.86]What is your next destination say
[01:19.99]Should I give you my direction say say say
[01:21.68]Touch benin boy you don touch
[01:22.71]The full nation say say
[01:23.79]Touchdown benin boys ki gen-gen-gen eh
[01:26.16]Money yapa money repete confirm
[01:27.99]Remy ekehuan road shalli sapele way
[01:30.42]Santa monica touchdown shekens nor go dey
[01:32.619995]They dey like to dey dance the legbeegbe
[01:34.36]Na we dey bully na we dey pepper
[01:36.34]If you play with the boys you go collect
[01:38.1]See doings you no fit talk say we no get
[01:40.380005]E get why dem dey call us benin boys confirm
[01:43.47]We no dey make too much noise eh
[01:44.96]Na we dey pull up with convoy okay
[01:46.990005]You know the billings wey we dey chest say
[01:49.19]Many fishes in the river but na you
[01:51.09]I wan taste say say say say say say say
[01:52.83]Chop you and clean mouth eat you for lunch eh
[01:55.520004]Have you for dinner unto the next nor go dey
[01:57.81]Oya spekele spekele dun gbaga dun
[01:59.5]Benin boys no dey rest oya ji ma sun ayy
[02:01.63]Say we see opportunity we no fit zuzu eh
[02:03.83]Small thing come out use am buy 4matic
[02:05.61]Small circle big money dirty money
[02:07.81]Chubby body wanna gum me ah confirm
[02:09.98]New benz oh incoming eh
[02:11.75]Sexy body tell me what time
[02:13.08]That you coming eh wahala
[02:14.4]See money see am see see see money oh
[02:16.53]See money see am see see see money oh
[02:18.19]See money see am see see see money oh
[02:20.19]See see see money oh wahala
[02:22.15]See money see am see see see money
[02:24.08]Oh say say say say say say say
[02:25.34]See money see am see see see money
[02:26.42]Oh eh confirm
[02:26.83]See money see am see see see money
[02:28.1]Oh say say say say say nor go dey
[02:33.87]Yo x
[02:34.85]Yo x
[02:35.73]Yo x
[02:37.64]Ki
[02:38.69]Ki
展开